Erigga – I No Wear Pant

0
Download Erigga – I No Wear Pant (MP3, Lyrics, Video)
Download I No Wear Pant MP3 By Erigga

Download Erigga – I No Wear Pant MP3 | Lyrics

Talented Nigerian rapper, Erigga come through with another brand new song title “I No Wear Pant”

Enjoy more music from DayTime Music new naija songsvideosAlbums and Dj Mixtape. Also, visit our social medias @ Instagram, Twitter and Pinterest

Download I No Wear Pant By Eriga (MP3, Lyrics) Audio Song Download

DOWNLOAD MP3: Erigga – I No Wear Pant

Erigga – I No Wear Pant Lyrics

Who dae hold my lighter now
Boy where you
No dae take pass one drag oo
Wetin be your problem
You wan kolo

You wan put me for trouble
Put me for ground
I no wear pant
No naked me
I no wear pant
Put me for ground
I no wear pant
No naked me
I no wear pant
Put me for ground

He pick shirt
He zip bag
He pick shoe
He call cab
Through earpiece
He contact
Enter lag
Control loud
The iphone
Go need charge

Kbola hard
E need charge
E girlfriend
Want do trad
She dump am
This one loud
Ashawo show
The girl bad
Poco wan fuck
She wear pad

E provoke
Slap slap am
Police come
Handcuff am
Where e dae go
Na ghana
No be so na
E plan am

Soap wey e just do now now
Spoil and
E never hammer
E say no shaking oh oh
Shey na because of toetoe
You dae fool your fellow your guy man
Dae push me enter motor
You see this rain wae beat me
Go wash my car tomorrow
I sabi swim
No fear

I no go drown inside my sorrow
E call
Guys to bail am
Dem shock am
Dae fail am
E look the gold
E weigh am
Call aboki

E hail am
The hk where e dae go
Na e classmate
Na e get am
You fit say e go easy
Seniour boy don dae bet am
Chairman throway e face

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here